Only me

演唱:King Sadi、Fazzkid
Say they call me fazzkid oo yeh yii
King sadi nii ooo
King sadi nii ooo ah say
I remember when I started
nobody show me love
as I they go higher but Baba Show mi lo
Omo koma easy gon
man gats to find raba
omo ko ma easy gon ni oo
When I see my fellow brother win tell me why I go vex wallai
Omo I no fit vest wallai
shebi na the funds I Dey find wallai ah ah
When I see my fellow brother win tell me why I go vex wallai
Omo I no fit vest wallai
shebi na the funds I Dey find oh le le
I say only me
only me
Only me
Only me
I say only me
only me
Only me
Only me
I say only me e
I say only me e
Many many things wey the boy don face
na only me wey dey run my race
Ave been grinding on a daily base
Say na which day the hustle go pay
Many many tins wey the boy don see
If no be god tell me where I for dey
Family sef too don dey wait
Say they just dey wait
Tete bami shey
Dakun bami shey
E don tay wey i dey pray oo
Dakun bami shey
Tete bami shey
Dakun bami shey
E don tay wey i dey pray oo
Dakun bami shey ehh ye ye
Owo lo gen kin sala ro
mo sa nile kin le ba update
ti ba lo owo kini mo to fe ro
mummy tell me say make I find mulla haa
Tin ba lowo kin mo to fero
Eni balowo sha ni abgawo eh
say make you get money e
My brother self make you get money eh water for my eyes I they beg god oo
make he bless me kin le ronalo
Omo time no Dey self for lazy man make you get money make you get the bag
keep on chasing brother no relax
jeje la aye ba make you do am fast me I go Alfa and I go Evian
ehh make matter no go cast
When I see my fellow brother win tell me why I go vex wallai
Omo I no fit vest wallai
shebi na the funds I Dey find wallai ah ah
When I see my fellow brother win tell me why I go vex wallai
Omo I no fit vest wallai
shebi na the funds I Dey find oh le le eh
I say only me
only me
Only me
Only me
I say only me
only me
Only me
Only me
I say only me e
I say only me e

你可能喜欢