Lagos Lover Pledge

演唱:Ric Hassani、DOTTi The Deity
I be don Dey lie b4 b4 aswear
All the format wey I sabi, I use
They say shooters shoot, I no Dey miss aswear
Dem sabi my gist, I no Dey love abeg
Listen to my story, listen to my song
From the moment wey I set my eyes on mfon
Baby you’re my karma , I no fit to run
I’m a Lagos lover boy baby to you I pledge

你可能喜欢