Wickedness
演唱:Ric HassaniOyeaoma oyeoma oyeoma
Too many wickedness
In the heart of man
In the mind of man
In the soul of man
Too many jealousy
In the mind of country man
Fellow man, wey dey jealousy brother man
I want to know
I want to know
Why ee dey be like that
Wey dem dey do like that
I need to know
Please tell me o
Why people bad like that
Why men get evil heart
(chant)
I want to know
(chant)
Too many times I wonder if na me wey get problem (at all)
Cuz people no want truth
dey want make you lie for them
So guy man ee want to guy guy man no akuko
So tell me what I did wrong
I have a question
Pre-chorus
I want to know
I want to know
Why ee dey be like that
Wey dem dey do like that
I need to know
Please tell me o
What is the answer now
Wey dey do me like criminal
(chant)
I want to know
(chant)
Too many wickedness
In the heart of man
In the mind of man
In the soul of man
Too many jealousy
In the mind of country man
Fellow man, wey dey jealousy brother man
I want to know
I want to know
Why ee dey be like that
Wey dem dey do like that
I need to know
Please tell me o
Why people bad like that
Why men get evil heart
(chant)
I want to know
(chant)
Too many times I wonder if na me wey get problem (at all)
Cuz people no want truth
dey want make you lie for them
So guy man ee want to guy guy man no akuko
So tell me what I did wrong
I have a question
Pre-chorus
I want to know
I want to know
Why ee dey be like that
Wey dem dey do like that
I need to know
Please tell me o
What is the answer now
Wey dey do me like criminal
(chant)
I want to know
(chant)