Manimo

演唱:Youngstar TMF
Why you do me mini manimo
Do me manimo
Why you do me mini manimo
You do me manimo
Why you do me mini manimo
(Why you do me manimo)
Why you do me mini manimo
(Do me manimo)
Shey na because say I love you oh
The thing wey be do me pain me oh
I no dey talk me say me I holy oh
But you sef know say me Na OG oh
Ore,
This nigga wan dey gbemu bami so fun soleja
No dey do like say you love me all this fake love no dey count
Omo Oro mi malo fo,go chase the bag and get it right
Praying to God for one million dols
Make I no dey like I no dey at all
Mummy go chop
Baby go chop
Me sef go chop
And I no fit to beg
Praying to God for one million dols
Make I no dey like I no dey at all
Mummy go chop
Baby go chop
Me sef go chop
And I no fit to beg
Let them say what they say I go do what I know
All this money on my mind got me grinding all the time
Street be funny all the time,they trynna make me lose my mind
But I’m feeling okay
Won fe mu mi lote
People wey you get their back na some of dem go stab you
I’m not here to tell you make you turn your back on family
Cuz life is sweet like sugar,t’owo ba tan wonma tuka
Abi you no dey see,for this life you gats to sit tight
Youngstar Bad Boi Gbe De O!

你可能喜欢