Owe Nobody

演唱:Dj Joweey、GNY
Go
Dj Joweey
The playboy
That's my name
GNY on this
Here we go
Yeah yeah
See
I dey live my life
You no go tell me ****
And see i no dey envy
Manna hustle me
Counting my blessings
Grinding so hard soon
I go pull up on your teli oh no
Turn up me party
I don't mind if you single
Or you searching
Some pretty shawties
Dem ma shake them bodies
Mr selecta Joweey
Just play some likkle music
Yeah yeah yeah
Who be the baga wey
Wan stop my shine (nobody)
Who be the baga wey
Wan off my light (nobody)
Who be the baga wey
Wan cut my life
Na who born,na who born
Na who born the baga ehh
Who be the baga wey
Wan stop my shine (nobody)
Who be the baga wey
Wan off my light (nobody)
Who be the baga wey
Wan cut my life
Na who born,na who born
Na who born the baga ehh
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See i owe nobody
Yah e yah
Yes I'm the king
I'm the king of the jungle
They want to flex up them muscle
So nigga meet me
I'm the life of the party o
Oh uh oh
Don dada, I'm the king
I'm dem daddi
Muscular daddi
Dancehall papi dem ma know this
Me keep rolling boy never stop
Yeah yeah yeah yeah yeah
Who be the baga wey
Wan stop my shine (nobody)
Who be the baga wey
Wan off my light (nobody)
Who be the baga wey
Wan cut my life
Na who born,na who born
Na who born the baga ehh
Who be the baga wey
Wan stop my shine (nobody)
Who be the baga wey
Wan off my light (nobody)
Who be the baga wey
Wan cut my life
Na who born,na who born
Na who born the baga ehh
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
I owe nobody
See i owe nobody
You know I'm rocking with the best
Dj Joweey pon deck
The playboy
Gi dem
Yah know
Hmm, Hmm, Hmm, Hmm, Hmm, Hmm
Yeah muscular daddi pon da record
BOITA
Yebo

你可能喜欢