Blessings

演唱:Matches Szn、Eizzyboi
I’m in my early 20s
So me working like a beast
Many many things
Wey dey sup lapa ibi
Na wetin I go chop I dey find
You do good or bad
One day you go die
And if I tell you say I dey okay
Brother no mind me
Smiling outside
but I’m dying inside me
Oju toti roku toti Rosa
Oju mi ti ri many things for this life
Kode seni toma gbami gbo
If I no get say I still dey on God
Why those nighas wanna see me fall
They gety many colors like a chameleon
Ojo nor re bi anor
Won ma gba mi gbo
Moni moma lowo laye
Tori Ati koor
Esofu awon toro pe
Awa AMA fall
Pe ah stand gidi gba
Omo tenu kor
Blessings on blessings all over the boy
Anu morigba no be power joor
Oju ti ri nka tenu ole so
So baba bless the boy karaye le gbo
Blessings on blessings all over the boy
Anu morigba no be power joor
Oju ti ri nka tenu ole so
So baba bless the boy karaye le gbo
Cuz no be today malo ma bami sere
Boy don dey grind ani lati kekere
I’m growing in the game
All I want na my pay day yeh iyen
Boy I’m grateful awon ta jo se ano da?
Tiba ki hallelujah meje
Matu ke another
E ori ise oluwa layemi
all thanks my mother
E go choke you when you see me next
Na desa baba
Ke eleda magba gbe yah
Koro wa ma ta se eyah
Cuz olowo lon shaye
Mofe ra ile mofe gba ade
So baba shower me
Shower me your blessings
Ko pooor da da
And e no go tire me tire me constituency loma matter ah ah ah
Blessings on blessings all over the boy
Anu morigba no be power joor
Oju ti ri nka tenu ole so
So baba bless the boy karaye le gbo

你可能喜欢