Show Dem
演唱:Kvng NatsonMe I no wan
Stress stress
Stress stress Stress stress
Me I just wan
Flex flex flex flex flex flex
As you see me so
Me I no like stress
Just wan chop, ma I con flex
Ginger, con vex
Take it to the dance floor
Con dey form fresh
Kv, Kv, confess
Which gbedu you Dey jam wey
Dey make you come first
Enemies, condense
I no wan beef
With my guilty conscience
Shebi Make I show dem? Or calm down?
Or Show dem? Or calm down?
Or Show dem? Or calm down?
Or Show dem? Or calm down?
As you see me so
Me I no like stress
Amama, no dey follow
Boys wey dem just wan press
Is it Rocket
Abi is a science
This bad boy ain't got
A guilty conscience
Go down
Like you're tryna do an exercise
Then pick it up
Slowly, that's the best advice
Roll it up, burn it up
With the Misty guys
I don play fifa
With no sissy guys
Shebi Make I show dem?
Or calm down
Or show dem? Or calm down?
Or show dem? Or calm down?
Or show dem? Or calm down?
As you see me so
Me I no like stress
Just wan chop, ma I con flex
Ginger, con vex
Take it to the dance floor
Con dey form fresh
Kv, Kv, con fess
Which gbedu you Dey jam wey
Dey make you come first
Enemies, condense
I no wan beef
With my guilty conscience
Shebi Make I show dem?
Or calm down?
Show dem? Or calm down?
Show dem? Or calm down?
Show dem? Or calm down?
You no wan come boogie like that
Shake body, do it like that
We the cool kids in the area, area
And we spending
Kudi like that, like that
Stress stress
Stress stress Stress stress
Me I just wan
Flex flex flex flex flex flex
As you see me so
Me I no like stress
Just wan chop, ma I con flex
Ginger, con vex
Take it to the dance floor
Con dey form fresh
Kv, Kv, confess
Which gbedu you Dey jam wey
Dey make you come first
Enemies, condense
I no wan beef
With my guilty conscience
Shebi Make I show dem? Or calm down?
Or Show dem? Or calm down?
Or Show dem? Or calm down?
Or Show dem? Or calm down?
As you see me so
Me I no like stress
Amama, no dey follow
Boys wey dem just wan press
Is it Rocket
Abi is a science
This bad boy ain't got
A guilty conscience
Go down
Like you're tryna do an exercise
Then pick it up
Slowly, that's the best advice
Roll it up, burn it up
With the Misty guys
I don play fifa
With no sissy guys
Shebi Make I show dem?
Or calm down
Or show dem? Or calm down?
Or show dem? Or calm down?
Or show dem? Or calm down?
As you see me so
Me I no like stress
Just wan chop, ma I con flex
Ginger, con vex
Take it to the dance floor
Con dey form fresh
Kv, Kv, con fess
Which gbedu you Dey jam wey
Dey make you come first
Enemies, condense
I no wan beef
With my guilty conscience
Shebi Make I show dem?
Or calm down?
Show dem? Or calm down?
Show dem? Or calm down?
Show dem? Or calm down?
You no wan come boogie like that
Shake body, do it like that
We the cool kids in the area, area
And we spending
Kudi like that, like that