DEMONSTRATE

演唱:Lil Viecky、Ginobrown
As I look at your body e Dey make me crazy
Na your love no be say dem say oh wa
No go use play,na your loving Dey my body all day eya
Omo soti ye.
When you step everybody gbes gbes oh why
Make dem run a-way
Your body no fit me concentrate
Omo you be pancake e
The way you break it,
I like your body wey Dey make me go crazy,
Shake it, i say shake it
One time two she rock like snake e,
Lately lately I’ve been thinking lately,
Me and you dey together we go fornicate
I no hear French Abi you go translate
Oya give me sugar body and chocolate
Demonstrate !
Demonstrate your love,
You go by my Orente
Àmà gbèśè gón, on the night of weeding party
I can’t get enough, of this your body
Baby shak-e that your ibade
Eya
Viecky
Make I be your commander
Follow my order
You go be my ride or die
Baby baby kama ja
Ib loving you forever
Your body na damager
You Dey do me like officer
When I see you I go pullover
My body go cool down
You go ease my temper
With you I wanna settle down
And my pikin go call you thier mother
You be pancake
The way you break it
I love the way you whine and the way you shake it
Oya opeke
Baby don’t you fake it
Give me sugar body and your chocalate
Lately I’m jubilating
Me and you go Dey together till we turn a 80
Oya come to my room unlock my button button
I reall wanna show you something
The way you break it
I like the way you whine and the way shake it
Oya opeke
Baby don’t you fake it
Oya give me your sugar body and chocolate
Lately
I’m jubilating
Me and you go dey together till we turn 80
Oya come to my room unlock my botton
Button
I really wanna show you something
Demonstrat, demostart love
You go by my Orente
Ama gbese gon on the night of weeding party
I can’t get enough of this your body
Baby shake that your ibade ee

你可能喜欢