Pain
演唱:Wratty G、Oritse FemiOritse Femi yey, Maktownboi
yey oh yeah yeah, hey
run am for me, run am for me baba o
yeeeeah
E com be like say
na only me dey this world,
e com be like say
na only me things no dey work for
pray for me
make I no die of depression
I'm using dis music
as a means of expression
wetin I go tell my pikin
when dem grow up o
abi wetin I go tell papa and mama
when dem show up o
if na sin I sin
oluwa dakun turn up o
cos, as the thing dey go
my head wan burst up o
Alot have been going through my mind everyday,
my heart is full of pain
to who I wan complain
I ve' been smoking I ve' been drinking
to clear my head o
my heart is full of pain
to who I wan complain eeeh
toba ripe mio sinle
owo lomu mi sanle
moni lati sare,
to who I wan complain
awon egbemi nkole
ori maje n sin won waye
moni lati sare,
to who I wan complain plain plain ooh
Wonder wonder o o
ayami nja
wonder wonder wonder eeeh
Eh eh, wonder wonder o o
ayami nja o o o
wonder wonder wonder e eh a ah
if I say make I talk origin
wey the thing be
everybody wey tanda
go just dey feel the hit
I no say journey no go easy
thats why me I hit the street
Ewo, at the age of 14 yeah
nobody gree to show me road
kosi alabaro kankan
orimi malo komi yo, o o o o o o yeah
Alot have been going through my mind everyday,
my heart is full of pain
to who I wan complain
I ve' been smoking I ve' been drinking
to clear my head o
my heart is full of pain
to who I wan complain eeeh
toba ripe mio sinle
owo lomu mi sanle
moni lati sare,
to who I wan complain
awon egbemi nkole
ori maje n sin won waye
moni lati sare,
to who I wan complain plain plain ooh
musical Taliban, ashi.
yey oh yeah yeah, hey
run am for me, run am for me baba o
yeeeeah
E com be like say
na only me dey this world,
e com be like say
na only me things no dey work for
pray for me
make I no die of depression
I'm using dis music
as a means of expression
wetin I go tell my pikin
when dem grow up o
abi wetin I go tell papa and mama
when dem show up o
if na sin I sin
oluwa dakun turn up o
cos, as the thing dey go
my head wan burst up o
Alot have been going through my mind everyday,
my heart is full of pain
to who I wan complain
I ve' been smoking I ve' been drinking
to clear my head o
my heart is full of pain
to who I wan complain eeeh
toba ripe mio sinle
owo lomu mi sanle
moni lati sare,
to who I wan complain
awon egbemi nkole
ori maje n sin won waye
moni lati sare,
to who I wan complain plain plain ooh
Wonder wonder o o
ayami nja
wonder wonder wonder eeeh
Eh eh, wonder wonder o o
ayami nja o o o
wonder wonder wonder e eh a ah
if I say make I talk origin
wey the thing be
everybody wey tanda
go just dey feel the hit
I no say journey no go easy
thats why me I hit the street
Ewo, at the age of 14 yeah
nobody gree to show me road
kosi alabaro kankan
orimi malo komi yo, o o o o o o yeah
Alot have been going through my mind everyday,
my heart is full of pain
to who I wan complain
I ve' been smoking I ve' been drinking
to clear my head o
my heart is full of pain
to who I wan complain eeeh
toba ripe mio sinle
owo lomu mi sanle
moni lati sare,
to who I wan complain
awon egbemi nkole
ori maje n sin won waye
moni lati sare,
to who I wan complain plain plain ooh
musical Taliban, ashi.