MONEY

演唱:MARFOl BOY
Ummm Ummm
Working day and night mi o ki sun mi fi oju ba orun
My mama dey come MARFOL BOY why you no dey sleep
Wetin man go do if money no come enter
That is why I no sleep make man no come suffer
So that is why am always Money Minded
Make my papa, mama no die of hunger
So as omo oro 24/7 has been working
To ba ni ki won le, won le won ba ti
Chorus: Money, Money, Money, has been screaching everyday
Rocking, Rocking, Rocking, has been working everyday
I say wetin man go do if money no come enter
His wife, his pikin, everyone go die of Hunger
My mama say MARFOL BOY no worry na turn by turn
For this Life in this world na you be Odogwu

你可能喜欢