Down This Road

演唱:Li Joe、Armani Ogee
Gat to do my best
I Gat to do my best
Some dey live in fear
Some dey live in tears
But I be stubborn person
I no be normal person
So make dem know say na God
Wey dey do am
Say na God wey dey do am
Down this road is lonely o
Nobody know my story o
Too many nights i be lonely o
Sitting on my bed
I Look my ceiling
Cry hold me o
Down this road is lonely o
Hold your love I no be Romeo
Some kind things e no go let me say
But for now make I
Count your blessings
See what God has done
Count my blessing
But i'm having none
I just hope
i'm not ungrateful at all
I been looking for the paper
Since I was born
Stubborn pikin dem send me work
I no dey go
I dey my lane
I dey my zone
One man parole
When they say they
never let me in for sure
I tell them say you know
You know I gat the codes
Down this road is lonely o
Nobody know my story o
Too many nights i be lonely o
Sitting on my bed
I Look my ceiling
cry hold me o
Down this road is lonely o
Hold your love I no be Romeo
Some kind things e no go let me say
But for now make I
As i dey grind
I no get time
Forward gang for life
I go dey grind
I no get time
Forward gang for life
So i roll up a blunt
Gather my thoughts
Navigating through it all
Order oscroh
***************
i too dey para
Im popping
na why i dey hustle
dey look for my money
i too dey para
Im popping
na why i dey hustle
dey look for my money

你可能喜欢