Cutie
演唱:OmeyoOuuuuuuuu
Ouuuuuuuu
(abunka)
Ye ye ye no hmmm
Omeyo lo fe korin
Yin oh doh doh (john p)
John p
I no wun fall in luv oh
Kilode why you make me fall in luv
I go stay your domot oh
Until the day wen you
Tell me sey you want me now
Bcos I dey on my own omoge
You dey find me doh doh
I no gree make I dey
Here make another man take you
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Yo yo yo doh
I count on you
Omoge I trust in you you you you
Girl I go follow go your place
Even if doh dem sey na taboo
My number one oya come and take oh
I like the way you dey
Shake your waist oh
Easy jeje I fit crase oh
I no fit wait till another day nah
Bcos I dey on my own omoge
You dey find me doh doh
I no gree make I dey
Here make another man take you
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Doh doh yoyoyo
Ni gba gbogbo
Lo jo jumo
I dey cry for yo
Ni gba gbogbo
Lo jo jumo
I dey cry for yo now
Make jam golo
Oh my sherimango
Make we make jam go go
Make we jam golo oh
Oh my sherimango make we jam go
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na (abunka)
Cutie cutie na na na
Yo yo no no
John p
Ouuuuuuuu
(abunka)
Ye ye ye no hmmm
Omeyo lo fe korin
Yin oh doh doh (john p)
John p
I no wun fall in luv oh
Kilode why you make me fall in luv
I go stay your domot oh
Until the day wen you
Tell me sey you want me now
Bcos I dey on my own omoge
You dey find me doh doh
I no gree make I dey
Here make another man take you
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Yo yo yo doh
I count on you
Omoge I trust in you you you you
Girl I go follow go your place
Even if doh dem sey na taboo
My number one oya come and take oh
I like the way you dey
Shake your waist oh
Easy jeje I fit crase oh
I no fit wait till another day nah
Bcos I dey on my own omoge
You dey find me doh doh
I no gree make I dey
Here make another man take you
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Doh doh yoyoyo
Ni gba gbogbo
Lo jo jumo
I dey cry for yo
Ni gba gbogbo
Lo jo jumo
I dey cry for yo now
Make jam golo
Oh my sherimango
Make we make jam go go
Make we jam golo oh
Oh my sherimango make we jam go
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na (abunka)
Cutie cutie na na na
Yo yo no no
John p