Area No Clear

演唱:Young G Mozes、Skelvin、Real G Joseff、lil fheji
Young G Mozes on da plane
wahala wahala (produuu)
funds dey low, no funds dey high
moral high my brother no go look am
my broda no go chook hand
you die my money you wan discharge?
wey you your mind go dey
area no clear make men disembark
make men disembark
yah, emeka don move as he hear Gbooos
osakpolor self don leave men go
the street don cast but still men mount
the street don kaka but still men mount
area no clear make men discharge
area no clear make men discharge
bros area no clear make men discharge
area no clear make men discharge
funds dey low key but moral high
make men discharge area no clear
shey na you dey form say you get mind
small gbese and you don dey fear
comot body if you no get money
make them no go insult you for inside club
hard guy hard guy, you dey form every day
but i swear dem go cook you for inside pot
him mama warn man but e no hear
him papa warn am but e no gree
him still put hand now him eyes don clear
him don put body now him mind don dey
area no clear make men discharge
area no clear make men discharge
bros area no clear make men discharge
area no clear make men discharge
young g mozes on da plane
produuu

你可能喜欢