Grind
演唱:Young Light、YemzWetin dey happen for Life na test oo
Everyday na hustle
We dey try our best oo
Morning time I wake up I dey stress oo
I no go fit to give up
I go try my best oo
If you no work
You no go get the best you need to work hard
To be different from the rest
I swear to God B.R.O
Me no get Ex (I swr...)
Young Light you know say na you be the next God forbid I can never be the next because I know what your Ex is going through
If you no hustle hard
How your dream go take come through
For this life we get many things to do
Addy F say I'm promoting fraud this life for this side Una no dey hear word
Abeg enter your Tranz make you know the main word B.R.O make you no kuku get me Wrong
I dey grind o ,
I dey grind everyday I grind , No looking back o
Oluwa gat my back oo
I dey grind o,
I dey grind everyday day and night o
Hustling everyday oo
Oluwa gat my back o
Coz everything good
Everything Nice
We dey put work everyday and night
Hoping everything will be alright
Hoping everyday we dey alright
You have to work hard to buy the Benz
If you no work hard how you go take carry the girls
You have to work hard to get the Benz
To get the Rest
To get the wealth
To get the Girls
If I'm your down fall
Tell me make I move on
For this mordern life the kidnap student for campus
Me wen good pass Rag Fox wen dey play ball for old tranfor
If you're not talking about money you're talking nonsense
Coz everything good
Everything Nice
We dey put work everyday and night
Hoping everything will be alright
Hoping everyday we dey alright
Wetin dey happen for Life na test oo