Better Days
演唱:Krizten、Yhung Mickyoh na na na na na
Rytna on the beat o
Iri anu Selewa
Ojo Ibukun Lafe
As a young boy
Too many things don sup
For the hood where me come from
Dem dey show fake love
Dem fit dey smile for your face
But your back dem dey talk your matter
Onikaluku with different problems so no go dey beef oh my broda
koto so pe ki lo tu gbede eh
Moya tete sanle kemi le rire
I still dey push and I no dey complain
Too many things so Malo gbagbe
We dey pray we hope for better days
I stand strong on my toes Omo Miofo
I know very soon everything still go soft
Lowkey Me I dey do my things
I pray for blessings and I pray for goodness
Omo dem go whine u but no panicking
Give dem gbedu no catch feelings
Put your hope on God
Gbo gbo nkan to le lo ma sort
Iwo mafor
Wonwami, Nigboro wonlami
I wan dey flex for Miami
Toba senlor Koma Jami
Wonwami, Nigboro wonlami
I wan dey flex for Miami
Toba senlor Koma Jami
I still dey push and I no dey complain
So many things wey micky dey face
Baba bless me make I no go astray
I still dey push and I no dey complain
Too many things so Malo gbagbe
We dey pray we hope for better days
Owo Mi loke (aya)
Agege my hood (aya)
We no go suffer (rara)
Rara oh yeah
Owo mi loke (aya o)
Agege my hood (aya)
We no go suffer (rara)
Yeah
Rara oo ahh ahh
Rytna on the beat o
Iri anu Selewa
Ojo Ibukun Lafe
As a young boy
Too many things don sup
For the hood where me come from
Dem dey show fake love
Dem fit dey smile for your face
But your back dem dey talk your matter
Onikaluku with different problems so no go dey beef oh my broda
koto so pe ki lo tu gbede eh
Moya tete sanle kemi le rire
I still dey push and I no dey complain
Too many things so Malo gbagbe
We dey pray we hope for better days
I stand strong on my toes Omo Miofo
I know very soon everything still go soft
Lowkey Me I dey do my things
I pray for blessings and I pray for goodness
Omo dem go whine u but no panicking
Give dem gbedu no catch feelings
Put your hope on God
Gbo gbo nkan to le lo ma sort
Iwo mafor
Wonwami, Nigboro wonlami
I wan dey flex for Miami
Toba senlor Koma Jami
Wonwami, Nigboro wonlami
I wan dey flex for Miami
Toba senlor Koma Jami
I still dey push and I no dey complain
So many things wey micky dey face
Baba bless me make I no go astray
I still dey push and I no dey complain
Too many things so Malo gbagbe
We dey pray we hope for better days
Owo Mi loke (aya)
Agege my hood (aya)
We no go suffer (rara)
Rara oh yeah
Owo mi loke (aya o)
Agege my hood (aya)
We no go suffer (rara)
Yeah
Rara oo ahh ahh