lya Basira
演唱:Styl-Pluslya Basira - Styl-Plus
Written by:Styl-Plus
This na one buka wey I dey like to go
The food sweet sote e go make your mind blow
Day and night iya bas how she do am I no know
They think say na jazz my broad no be so
People people make una come o
Iya basira e don jazz me o ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
People people make una come o
Iya basira e go kill me o ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
Long throat na food go kill you no be so
I say na food go kill you oga mi no be so
Wettin' dey be say e get one day wey I say
I go play go see my paddy Sunday
Na so I reach there but Sunday e don high on beer
Luckily for me him junior broad eye e clear
He say make we stroll to the area
Little did I knw that I was strolling to my burial
Right there were oshodi bus dey load was a little buka
Close to the mainroad
I laf when e pass the door
E tell me say hin name na
Iya bas for short but I bow when e order
Iwesiatewa ero mm purewater not even mineral
I come gree say I go manage to chop am
Before I realize I dey order 2nd round 3rd round 4th round
I never still stop
Wetting iya basira e give me chop

Long throat na food go kill you
I know na food go kill you
Oga mi you think say na play
When I say na the way wey I dey
E no day OK
Wetting be your own advice
I don dey steal my paddy money to buy iya basira rice
Even on my girlfriend birthday
When she dey wait make I take am to ocean view
I no know when I pass the place
The only thing wey dey my mind na iya basira palm oil stew
Ah kilon kilon shele shele me I never see this kind juju
Telle telle
All those wey go vex kpele kpele
But I hear say iya basira na
I sure say still I go go there go sidon
Order my first round move
To 2nd round 3rd round 4th round
I no dey ever stop wetting iya basira come give me chop

Officer abeggi follow me to the palce
Everybody don telli me I dey craze
My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah
Iya basira e don kill me

Oya people people make una stop officer e don come
Where the woman hin dey inside oga I dey come
Woman na wetting you dey give people
Chop wey dey cause all this wahala casala
Oya make we talk
Oga sir true to God
Nothing wey I dey put for the food wey I dey cook
Na God dey make am good
Na which kind talk be that
Say na God dey cook the food abi you think say
I be fool no be juju you dey put
Infact I dey suspect say na
You wash put sote people dey queue come dey rush
For your stew
Well to confirm am bring am make I chop small
Give me fufu 90 naira plus that soup wey dey draw
Chaii correct this food sweet no be small
Shey una no go vex if I still order for more
Officer no worry na the food be this
Oya people people make una go case dismiss