Big Capone
演唱:ré. joseph!、BoiPrisQuick and fast
She dey like make I hit am fast
She dey like make I beat am fast
Say she like e dey sweet am pass
Oya
Say you nasty switch your thoughts
She no de like make I **** and dash
She dey like make I hit her nyash
I no be guy we dey give am cash
Guy wey de give am funds
My style e be hit and run
Give her style e be big capone
Know my style I be big capone
Head gangster big capone
Biggy man yes I be big capone
From time e be hit and run
I no be guy we de give am funds
Girl
Make your body tik and tok
When I come close
Make you dip and rock
Oh oh
Give me the sound track
Give me the, give me the
Give me the sound track
If I move like this
Make your body go front
If I move that make your body go back
Go up go down oya baby go sideways
If I want you no way only my way
Bad girl she be real body rocker
She take you under
Before you take under cover
Bullet shots sent
To your brain mother****er
You dodge or you stand
And die my brother
Kilode kasa kasa blanka
Bianka bianka
Knowing what you want
Na only maga wey dey wonder
If e no be hunger
Why I go dey blunder
Set your back get ready
For the thunder
One two three and four
Bianka done dey knock my door
Say me I no go pick your call
I no gree she go break the door
One two three and four
Bianka done
Dey knock my door
If I no gree open
She go break my door
She no go gree
She go carry am fall
Give her style e be big capone
Know me style I be big capone
Give her style e be big capone
Know me style I be big capone
She dey like make I hit am fast
She dey like make I beat am fast
Say she like e dey sweet am pass
Oya
Say you nasty switch your thoughts
She no de like make I **** and dash
She dey like make I hit her nyash
I no be guy we dey give am cash
Guy wey de give am funds
My style e be hit and run
Give her style e be big capone
Know my style I be big capone
Head gangster big capone
Biggy man yes I be big capone
From time e be hit and run
I no be guy we de give am funds
Girl
Make your body tik and tok
When I come close
Make you dip and rock
Oh oh
Give me the sound track
Give me the, give me the
Give me the sound track
If I move like this
Make your body go front
If I move that make your body go back
Go up go down oya baby go sideways
If I want you no way only my way
Bad girl she be real body rocker
She take you under
Before you take under cover
Bullet shots sent
To your brain mother****er
You dodge or you stand
And die my brother
Kilode kasa kasa blanka
Bianka bianka
Knowing what you want
Na only maga wey dey wonder
If e no be hunger
Why I go dey blunder
Set your back get ready
For the thunder
One two three and four
Bianka done dey knock my door
Say me I no go pick your call
I no gree she go break the door
One two three and four
Bianka done
Dey knock my door
If I no gree open
She go break my door
She no go gree
She go carry am fall
Give her style e be big capone
Know me style I be big capone
Give her style e be big capone
Know me style I be big capone