Few
演唱:Minfaintro
Ooooooo ooo ooooh
When trouble show
Who go dey for you
If you go broke
who go help
Na only few
go dey for you.
They call me Minfa
inspirational singer
take it or leave it
I'm going global.....
Na only few
Go dey for you
Go dey for you
When trouble knock
See them go varnish like smoke oh
Res: ooooh ooo ooooh
When gbege show
Them go varnish like breeze ooh ooooh
Only few (only few)
go dey for you.
Dey for you
Dey, dey for you
Lead (chant):
If you never win, Nobody Sabi you
If you no shine bright
Them no dey feel your flame
today them dey with you
you be their helper
Or ladder to top
Tomorrow when story change
them jakpa jakpa run away...
Like some
Rejected Stone go turn Corner stone soon
Only matter of time
Pit wey dem dig
dem go fall yakataaa.
Lead: if e hard who dey show? Na the few
Crowd/Choir: who dey with you when things dey hard ?
All: Na the few,na the few na the few
Crowd/Choir: Who no run with their umbrella when the rain pour?
Lead: Love no be showbizy
Even Judas and Delilah show love too in the evil way.
Crowd/Choir: Na few go dey by your side
(Chorus 1)
Na only few…
Only few
Na Only few…
go dey for you
Only few
only few......
go dey for you
only few
go dey for you......
Only few
When the food full,
crowd go plenty
When the cup run dry them disappear gently
Plenty gently
Gently
see Fire go burn, test go come
you be Gold stand strong, dust go run
Boat dey shake, storm dey shout
Some go jump, some go stay strong with you appreciate
my circle small but e solid pa with Jah
Na the few be bulletproof with Jah
Fake go fade, real go remain
Lead: Who dey clap when you shine?
Crowd/Choir: Na the few! Na the few na the few na the few!
Lead: make sure you hold them
Lead: Crowd dey shout, with plenty fake like Judas
Crowd/Choir: Only few dey real, dey hold your hand tight!
Bridge
Lead (soft):
the night long
And the road cold
Choir (warm):
Na the same few
Lead:
Still dey hold your hand strong
All (build):
No filter love
No borrowed smile
Through storm and silence
Dem still dey by your side
(Final Chorus)
Na only few…
Only Only few…
go dey for you
Only few
Go dey for you
Na only few…
only few
go dey for you ooooo oooooh
only few
only few
only few go dey for you
Outro
Yeah…
No be everybody wey shout your name
Go stay when the rain fall
They call me Minfa…
Ooooooo ooo ooooh
When trouble show
Who go dey for you
If you go broke
who go help
Na only few
go dey for you.
They call me Minfa
inspirational singer
take it or leave it
I'm going global.....
Na only few
Go dey for you
Go dey for you
When trouble knock
See them go varnish like smoke oh
Res: ooooh ooo ooooh
When gbege show
Them go varnish like breeze ooh ooooh
Only few (only few)
go dey for you.
Dey for you
Dey, dey for you
Lead (chant):
If you never win, Nobody Sabi you
If you no shine bright
Them no dey feel your flame
today them dey with you
you be their helper
Or ladder to top
Tomorrow when story change
them jakpa jakpa run away...
Like some
Rejected Stone go turn Corner stone soon
Only matter of time
Pit wey dem dig
dem go fall yakataaa.
Lead: if e hard who dey show? Na the few
Crowd/Choir: who dey with you when things dey hard ?
All: Na the few,na the few na the few
Crowd/Choir: Who no run with their umbrella when the rain pour?
Lead: Love no be showbizy
Even Judas and Delilah show love too in the evil way.
Crowd/Choir: Na few go dey by your side
(Chorus 1)
Na only few…
Only few
Na Only few…
go dey for you
Only few
only few......
go dey for you
only few
go dey for you......
Only few
When the food full,
crowd go plenty
When the cup run dry them disappear gently
Plenty gently
Gently
see Fire go burn, test go come
you be Gold stand strong, dust go run
Boat dey shake, storm dey shout
Some go jump, some go stay strong with you appreciate
my circle small but e solid pa with Jah
Na the few be bulletproof with Jah
Fake go fade, real go remain
Lead: Who dey clap when you shine?
Crowd/Choir: Na the few! Na the few na the few na the few!
Lead: make sure you hold them
Lead: Crowd dey shout, with plenty fake like Judas
Crowd/Choir: Only few dey real, dey hold your hand tight!
Bridge
Lead (soft):
the night long
And the road cold
Choir (warm):
Na the same few
Lead:
Still dey hold your hand strong
All (build):
No filter love
No borrowed smile
Through storm and silence
Dem still dey by your side
(Final Chorus)
Na only few…
Only Only few…
go dey for you
Only few
Go dey for you
Na only few…
only few
go dey for you ooooo oooooh
only few
only few
only few go dey for you
Outro
Yeah…
No be everybody wey shout your name
Go stay when the rain fall
They call me Minfa…