Matter
演唱:Bieshix SGAs the matter dey be now
Na pesin wey get money dey enjoy life
99 days day for the thief, one day for the owner
As dem talk ham my bro no dull ham
Eni ilemo ba ni barawo
Eni toba mu gangan lo daran
Eni ilemo ba ni barawo
Eni toba mu gangan lo daran
Forever ever ever
Ma jaiye mi toda toda toda
Forever ever ever
Ma jaiye mi toda toda toda
If matter don cast dem go comot their body (Woto woto)
When things don hard dem go start to dey yori (loto loto)
Because life don **** pesin
Dem con give some kind of headache
Dem won put me in kind of **** I know like tell anybody
Why Life so hard o?
Why things so bad o?
As matter don cast everybody don japao
Yeye eyin bawo
(Ye Ye) awon bawo bawo bawo oo